Leave your feedback Share Copy URL https://gographicsoutput.com/video/dUMRCDH8Aec.html Email Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Tumblr Share on Facebook Share on Twitter Trump file $5bn defamation lawsuit against BBC ova Panorama speech edit donaldtrump [3rjc7wYzVsz] Health Updated on August 06, 2026 EDT — Published on August 06, 2026 EDT US President Donald Trump don file $5bn (£3.7bn) lawsuit against BBC for one edit of im 6 January 2021 speech for one Panaroma documentary. Trump don accuse di broadcaster of defamation and say dem go against trade practices law, dis na according to court documents wey dem file for Florida. Di BBC bin tell Trump sorry last month, but dem reject im demands for compensation and no gree say "reason dey for defamation claim". 特朗普起诉BBC 索赔50亿美元,指控起纪录片构成诽谤 rzgiPfqrd2y y0b6yRgOX0B FA2tJYmNPX1 LDVqVr23ZvF IabOt2UIXEj
US President Donald Trump don file $5bn (£3.7bn) lawsuit against BBC for one edit of im 6 January 2021 speech for one Panaroma documentary. Trump don accuse di broadcaster of defamation and say dem go against trade practices law, dis na according to court documents wey dem file for Florida. Di BBC bin tell Trump sorry last month, but dem reject im demands for compensation and no gree say "reason dey for defamation claim". 特朗普起诉BBC 索赔50亿美元,指控起纪录片构成诽谤 rzgiPfqrd2y y0b6yRgOX0B FA2tJYmNPX1 LDVqVr23ZvF IabOt2UIXEj